Peace of Mind - Understanding Microinsurance and Takaful for Small Businesses (Pidgin)

This course na for Micro, Small and Medium Enterprises (MSMEs) for Nigeria, their owners, their employees, and the general public.

Course Snippet

Write your awesome label here.

What's included?

  • 11 Videos
  • 9 Modules
  • Certificate of completion

Category

Business/Entrepreneurship Skills

Instructor

Taraba Online Women Academy


MORE ABOUT THIS COURSE

Una welcome to this very simple and interesting course on Insurance for Small Businesses - wey dem dey call Microinsurance. This course go teach you about how you go fit use insurance take protect your business and enjoy peace of mind. With insurance, you no go ever lose your source of income again.

Plenty examples wey you fit relate with dey inside this course. You go enjoy am. Watch am reach the end and learn, when you finish, you go get Certificate of Completion. That certificate dey very important.
This course get the backing of the Oga Kpatakpata for Insurance matters for Nigeria – the National Insurance Commission wey dem dey call NAICOM. 

You go learn the following when the course don finish:
  • Wetin Risks be 
  • Wetin Insurance be
  • How insurance dey work for Nigeria
  • How e take benefit you and your business
  • How you go take make sure say e work for you


Happy Learning!

Course contents

Meet the instructor

Taraba Online Women Academy

Taraba Online Women Academy platform is dedicated to equipping women in Taraba with essential skills for the modern economy. Offering a variety of programs from tech training to entrepreneurship courses, we are committed to bridging the digital divide and fostering inclusivity.